Note: Here's another pidgin flash fiction story I found from 2017. Adwoa dey pressure me make we born. Everyday I dey hear "I want to be a mother!" for house. I no make set, I dey tell am. "Everyday you no make set!" Always she dey shout put my top. Everyday this woman want dey … Continue reading Making Set
Category: Pidgin Stories
I just dey tell you what happen.
Everything Scatter
Note: I was clearing out my laptop and discovered a pidgin flash fiction story I wrote in 2017. I hope you enjoy it. We dey stay place where the government no dey care about we. I dey talk stay but the real matter be sey we no dey stay here. Ebe survive we dey survive. … Continue reading Everything Scatter
Santo
My kiddie time everybro dey call me Brenya. Them say my hair no dey grow. The kiddies dey laugh me sey why sey everybody dey cot ein hair once a month, but me I dey cot my own every four months? Them dey laugh my hair sey if e grow sef e dey come dot-dot-dot … Continue reading Santo
Talent
My last boss tell me sey I be the worst watchman e ever get for ein life inside. E tell me this thing as I dey lef the job. E no get chance fire me sef, ebi me wey lef am. I be the worst watchman wey e ever see before? Me, Fuseini Abubakar Adamu? … Continue reading Talent
For Fight
Gakpo no try dodge sef as Chemical jab am some cool three blows. E no try give am counter-punches. E just dey move slow dey watch am. Chemical ein eye get sekof e see sey Gakpo start dey make slow. As for Chemical, the way everyday e dey tie tyre for ein waist dey go … Continue reading For Fight